Cubana Chief Priest has claimed that flamboyant big boy Hushpuppi, is not the owner of the luxurious cars he recently flaunted on social media.
According to Cubana Chief Priest, the Hushpuppi he is familiar with would have posted video of him paying for the car and as well customise the plate number of the car, just as he does any time he makes an expensive purchase.
See his post:
When You Buy Common Luxury Shoes N Cloths You Update Us Very Well With Proper Videos N Pics, Then How Come You Buy Uncommon Luxury Cars Without Updating Us Properly, You Wey We Know Wey Go Drink Champagne Or Even Coffee For The Shop, Give Us Videos When You Pay, Even Snap Receipt For Us,
Dem No Even Customize Your Name For Your Bentley N Royce Specification !!!! Haba !!!! No Be You Again Hush Puppi When You Come Change, Person Wey Dey Customize Common Shoe No Come Customize Cars Wey Make People Need Prayers E Dey Somehow Na,
Ojoro Don Dey Inside, You Go Just Pose For Hotel Lobby Use Two Cars Snap Say Make We Believe, Na Lie , On How You No Update Us Well As Usual We No Go Gree, You Re On The Rental Side Of The People Living In Dubai So My Post Was Not In Any Way Related To You Till You Update Us On The Purchase Normally Then My Post Go Reach You,
My Post Was For Those Dudes Wey Buy Outrightly No Be Rentals, Na Royce I Dey Use For London, Na Velar N Benz Defender I Dey Use For Scotland Na Rent I Still Rent Dem, I Know The Level No Be We Teach Una For Malay ,
Well My Company Is Sending Me On A Dubai Trip Soon I Will Instruct Them To Rent Me A Bentayga N A Royce Upon My Arrival, You For No Block Me Sha Before Commenting On InstaBlog E Mean Say You Dey Talk For My Back 🤦♂️
If I Hear From You Again I Will Update You On Things Wey I Get For Nigeria Wey You No Get...As For Things Wey I Get Abroad Well, I Have Americans Living In My House As Nigerians So The World Power USA Lives With Me In Far East Owerri In Case You Don't Know They Are My Children So Nothing Remain For Abroad For Me,
I Already Extended My Linage To The World Power So Na Me Be Abroad Itself. For This Life No Find Person Wey No Find You, Never Allow Complex Put You For Problem #CubanaChiefPriest

Hushpuppi Gucci gang
ReplyDeleteThanks for the information.
ReplyDeleteRent Bentley Bentayga Dubai
I've been surfing online more than 2 hours today, yet I never found any interesting article like yours. It is pretty worth enough for me. In my view, if all webmasters and bloggers made good content as you did, the internet will be much more useful than ever before.
ReplyDeleteCash for Cars
Excellent article. Very interesting to read. I really love to read such a nice article. Thanks! keep rocking. luxury chauffeur london
ReplyDeleteIt very well may be properly said that it's a man's pride to have a lavish vehicle. Vehicles are the quick, the incensed, the blast and the fixation. new car deals
ReplyDelete